OluchiWap
unlimited free downloads
Online :
1
/
8
Save Java BookMark
Funny
Dear God pls borrow me $100
million out of my future
money..........
Will return it back as a
tithe. Urs faithfully daughter..
Share On Facebook
Dear God pls borrow me $100 million out of my future money.......... Will return it back as a tithe.Urs faithfully daughter.. More@ http://funwap.yn.lt/message
na only 4 naija you fit win
Aeroplane by loading N200 MTN
card!
Very soon Etisalat go say recharge
N200 & win a big ship!
Then Airtel go come follow say,
recharge N100 and win Benin
republic.
Glo go just kuku say recharge
N500 and win Nigeria, bcoz there
colour na green!
Na only Nigeria you go see fish
inside "MEATPIE."
Na only 4 Naija we dey count
money after we withdraw am
from ATM machines!
Na only 4 naija PHCN dey say, win
a brand new Generator if you pay
your electricity bill.
Na only 4 naija people dey horn 4
traffic light make e quick change
from red to green.
Na only 4 naija pharmacy dey sell
coke, recharge card, chin chin, puff
puff, ogogoro & beer.
Wetin you no fit see 4 anoda
country, e dey happen 4 here...
Naija, I hail o!
Share On Facebook
na only 4 naija you fit win Aeroplane by loading N200 MTN card! Very soon Etisalat go say recharge N200 & win a big ship! Then Airtel go come follow say, recharge N100 and win Benin republic. Glo go just kuku say recharge N500 and win Nigeria, bcoz there colour na green! Na only Nigeria you go see fish inside "MEATPIE." Na only 4 Naija we dey count money after we withdraw am from ATM machines! Na only 4 naija PHCN dey say, win a brand new Generator if you pay your electricity bill. Na only 4 naija people dey horn 4 traffic light make e quick change from red to green. Na only 4 naija pharmacy dey sell coke, recharge card, chin chin, puff puff, ogogoro & beer. Wetin you no fit see 4 anoda country, e dey happen 4 here... Naija, I hail o! More@ http://funwap.yn.lt/message
Prev Page
<<•>>
Next Page
WapMaster !!!
GET FREE WAPMASTERS TOOLS ANDROID SERVICES